TikTok and X Face Tax Trouble in Naija – NITDA Wields the Hammer!
Ehen! The National Information Technology Development Agency (NITDA) don vex, and na TikTok and X (we know am as Twitter before) dey the center of the wahala. Dem say these big social media companies no dey follow the tax rules for Naija. Dem dey dodge tax, and NITDA no dey smile about am at all….